PORTABLE WHY NA
"make i no lie for you, I be dey do yahoo. Ei get one Facebook and Instagram account wey i be dey use, but yahoo no gree. When I hear say them dey find me say i don blow, I con delete Oyinbo comot the account then start use am as my real account. Normally the account na working account"~~ Portable
Truth be told, you see most of these celebs, them be do yahoo no be lie. But as them con blow, na there them stop am. If u check am deep deep, you go confirm wetin I dey talk. Abi I lie?
MORAL LESSON : meaning even #wizkid and #davido did yahoo before blow??
Keep following page Jato The-Blogger for more updates.

PORTABLE WHY NA 😭😭😭😭
"make i no lie for you, I be dey do yahoo😅. Ei get one Facebook and Instagram account wey i be dey use, but yahoo no gree😆. When I hear say them dey find me say i don blow, I con delete Oyinbo comot the account then start use am as my real account. Normally the account na working account"😅~~ Portable
Truth be told, you see most of these celebs, them be do yahoo no be lie. But as them con blow, na there them stop am. If u check am deep deep, you go confirm wetin I dey talk. Abi I lie?
MORAL LESSON : meaning even #wizkid and #davido did yahoo before blow?? 😏 🥺
Keep following page Jato The-Blogger for more updates.
0 Yorumlar
0 hisse senetleri
125 Views