Naija star boy Victor Osimhen don become the most expensive player in the history of Turkish League after him 75 million euros transfer from Napoli to Galatasaray. The second most expensive player na En-Nesyri wey cost just 19.5 million euros.
My people, Osimhen still dey show doings. Make una join me celebrate the Naija star boy abeg.

1 Kommentare
0 Geteilt
161 Ansichten
0 Bewertungen