And atmosphere of Friday fun
Atualizações Recentes
-
Happy victorious new month to everyone gada here everyHappy victorious new month to everyone gada here every0 Comentários 0 Compartilhamentos 48 Visualizações 0 AnteriorFaça Login para curtir, compartilhar e comentar!
-
If to say money na human being... which sweet name you think say they for give amIf to say money na human being... which sweet name you think say they for give am
-
Abeg if you wan fall in love pls try photo copy your heart and keep the original copy for house .incase...Abeg if you wan fall in love pls try photo copy your heart and keep the original copy for house .incase...
-
Joy comes in the morning.. but no vex I wan asked, where joy dey go for night ?Joy comes in the morning.. but no vex I wan asked, where joy dey go for night ?0 Comentários 0 Compartilhamentos 102 Visualizações 0 Anterior
-
You fit dey type wetin dey pain you for 5min..make I reply you ok or Tor... Na my ex teach me that one ooh.You fit dey type wetin dey pain you for 5min..make I reply you ok or Tor... Na my ex teach me that one ooh. 😜 😜
-
Them cheat on you,you come dey asked me ..do I deserve this... How I wan take know.Them cheat on you,you come dey asked me ..do I deserve this... How I wan take know.
-
0 Comentários 0 Compartilhamentos 92 Visualizações 0 Anterior
-
Acting friendly offline but you don't reply chat online.
Fake people everywhere.Acting friendly offline but you don't reply chat online. Fake people everywhere. -
Love is actions not feelingLove is actions not feeling0 Comentários 0 Compartilhamentos 68 Visualizações 0 Anterior
-
You will know life is lonely at the topYou will know life is lonely at the top
-
-
-
-
Let's gada here every Friday to
Make fun and laugh for FreeLet's gada here every Friday to Make fun and laugh for Free0 Comentários 0 Compartilhamentos 143 Visualizações 0 Anterior -
0 Comentários 0 Compartilhamentos 56 Visualizações 0 Anterior
Mais Stories