And atmosphere of Friday fun
Πρόσφατες ενημερώσεις
-
Happy victorious new month to everyone gada here everyHappy victorious new month to everyone gada here every0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 48 Views 0 ΠροεπισκόπησηΠαρακαλούμε συνδέσου στην Κοινότητά μας για να δηλώσεις τι σου αρέσει, να σχολιάσεις και να μοιραστείς με τους φίλους σου!
-
If to say money na human being... which sweet name you think say they for give amIf to say money na human being... which sweet name you think say they for give am
-
Abeg if you wan fall in love pls try photo copy your heart and keep the original copy for house .incase...Abeg if you wan fall in love pls try photo copy your heart and keep the original copy for house .incase...
-
Joy comes in the morning.. but no vex I wan asked, where joy dey go for night ?Joy comes in the morning.. but no vex I wan asked, where joy dey go for night ?0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 102 Views 0 Προεπισκόπηση
-
You fit dey type wetin dey pain you for 5min..make I reply you ok or Tor... Na my ex teach me that one ooh.You fit dey type wetin dey pain you for 5min..make I reply you ok or Tor... Na my ex teach me that one ooh. 😜 😜
-
Them cheat on you,you come dey asked me ..do I deserve this... How I wan take know.Them cheat on you,you come dey asked me ..do I deserve this... How I wan take know.
-
0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 92 Views 0 Προεπισκόπηση
-
Acting friendly offline but you don't reply chat online.
Fake people everywhere.Acting friendly offline but you don't reply chat online. Fake people everywhere. -
Love is actions not feelingLove is actions not feeling0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 68 Views 0 Προεπισκόπηση
-
You will know life is lonely at the topYou will know life is lonely at the top
-
-
-
-
Let's gada here every Friday to
Make fun and laugh for FreeLet's gada here every Friday to Make fun and laugh for Free0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 143 Views 0 Προεπισκόπηση -
0 Σχόλια 0 Μοιράστηκε 56 Views 0 Προεπισκόπηση
και άλλες ιστορίες