And atmosphere of Friday fun
Recent Updates
-
Happy victorious new month to everyone gada here everyHappy victorious new month to everyone gada here every0 Comments 0 Shares 54 Views 0 ReviewsPlease log in to like, share and comment!
-
If to say money na human being... which sweet name you think say they for give amIf to say money na human being... which sweet name you think say they for give am
-
Abeg if you wan fall in love pls try photo copy your heart and keep the original copy for house .incase...Abeg if you wan fall in love pls try photo copy your heart and keep the original copy for house .incase...
-
Joy comes in the morning.. but no vex I wan asked, where joy dey go for night ?Joy comes in the morning.. but no vex I wan asked, where joy dey go for night ?0 Comments 0 Shares 103 Views 0 Reviews
-
You fit dey type wetin dey pain you for 5min..make I reply you ok or Tor... Na my ex teach me that one ooh.You fit dey type wetin dey pain you for 5min..make I reply you ok or Tor... Na my ex teach me that one ooh. 😜 😜
-
Them cheat on you,you come dey asked me ..do I deserve this... How I wan take know.Them cheat on you,you come dey asked me ..do I deserve this... How I wan take know.
-
0 Comments 0 Shares 94 Views 0 Reviews
-
Acting friendly offline but you don't reply chat online.
Fake people everywhere.Acting friendly offline but you don't reply chat online. Fake people everywhere. -
Love is actions not feelingLove is actions not feeling0 Comments 0 Shares 70 Views 0 Reviews
-
You will know life is lonely at the topYou will know life is lonely at the top
-
-
-
-
Let's gada here every Friday to
Make fun and laugh for FreeLet's gada here every Friday to Make fun and laugh for Free0 Comments 0 Shares 146 Views 0 Reviews -
0 Comments 0 Shares 63 Views 0 Reviews
More Stories