Easy going
-
-
-
-
-
-
-
فئة من Undergraduate
-
-
التحديثات الأخيرة
-
E con be like say na mumu Dey enjoy life pass who get senseE con be like say na mumu Dey enjoy life pass who get sense 😭💔😂0 التعليقات 0 المشاركات 44 مشاهدة 0 معاينةالرجاء تسجيل الدخول , للأعجاب والمشاركة والتعليق على هذا!
-
Them use android show me 100m Na once I throwaway my IPhoneThem use android show me 100m Na once I throwaway my IPhone💔😟0 التعليقات 0 المشاركات 52 مشاهدة 0 معاينة
-
Dating a short girl is really good but not until u enter bus and dem go be like 'oga pls lap your daughter'.
WTFDating a short girl is really good but not until u enter bus and dem go be like 'oga pls lap your daughter'.🤦💀 WTF 😭😒😂0 التعليقات 5 المشاركات 146 مشاهدة 0 معاينة -
I never even say anything the POS WOMAN DON PRESS 1,100 🥹I never even say anything the POS WOMAN DON PRESS 1,100 😭💔🥹😂0 التعليقات 0 المشاركات 37 مشاهدة 0 معاينة
-
Can you imagine, people wey wan make mama proud never still wake up by this timeCan you imagine, people wey wan make mama proud never still wake up by this time ⏲️ 🙄0 التعليقات 0 المشاركات 38 مشاهدة 0 معاينة
-
Take care of whatever makes you happy
If na me Dey make you happy take care of meTake care of whatever makes you happy If na me Dey make you happy take care of me -
I think say na cruise all of us dey catch
So some of una dey really chop three times a dayI think say na cruise all of us dey catch So some of una dey really chop three times a day😭😭0 التعليقات 0 المشاركات 37 مشاهدة 0 معاينة -
Make I close eye press money wey I use open eye work forMake I close eye press money wey I use open eye work for🥺😂
-
I am just a girl
But see how muscle full your legI am just a girl But see how muscle full your leg💔🤣🤣0 التعليقات 0 المشاركات 27 مشاهدة 0 معاينة -
Person wey dey drive me crazy don park, e say make i come downPerson wey dey drive me crazy don park, e say make i come down😔😂
-
The love is massive as how?
No be you send us picture to post❓️The love is massive as how? No be you send us picture to post😏❓️ -
I should feel at home_
But you lock your fridgeI should feel at home_ But you lock your fridge 😫😭🥺 -
Where can I find those families that say,
“Take this $2m and stay away from our son”Where can I find those families that say, “Take this $2m and stay away from our son”😭😂0 التعليقات 0 المشاركات 41 مشاهدة 0 معاينة -
Always tell people different stories about yourself, so when they gossip about you,they will argueAlways tell people different stories about yourself, so when they gossip about you,they will argue☺️🤣 -
How leader of tomorrow go get only 3k for account 🥹How leader of tomorrow go get only 3k for account 🥹😭0 التعليقات 0 المشاركات 54 مشاهدة 0 معاينة
-
You’re the woman of my dreams.
Yeah, keep dreamingYou’re the woman of my dreams. Yeah, keep dreaming😝😂0 التعليقات 2 المشاركات 109 مشاهدة 0 معاينة -
If you know say your love no go reflect for my bank account
Abeg dey goIf you know say your love no go reflect for my bank account Abeg dey go 😔🙏0 التعليقات 0 المشاركات 45 مشاهدة 0 معاينة -
I fit dey shout "God when" make I guide pass youI fit dey shout "God when" make I guide pass you 🤌😂0 التعليقات 1 المشاركات 47 مشاهدة 0 معاينة
-
Air that I breath don block me
This my bad character seff
Una Good morningAir that I breath don block me This my bad character seff Una Good morning ❤️🌅0 التعليقات 0 المشاركات 48 مشاهدة 0 معاينة -
When can we see keh
You wey stingyWhen can we see keh You wey stingy😂💔0 التعليقات 0 المشاركات 44 مشاهدة 0 معاينة -
0 التعليقات 0 المشاركات 103 مشاهدة 0 معاينة
-
Take your worries to God today
He works best with hearts wide openTake your worries to God today He works best with hearts wide open ❤️🤍0 التعليقات 0 المشاركات 96 مشاهدة 0 معاينة -
Good night y'all and don't forget to pray ..Good night y'all and don't forget to pray 🙏❤️..0 التعليقات 0 المشاركات 95 مشاهدة 0 معاينة
المزيد من المنشورات