Easy going
-
-
-
-
-
-
-
Class of Undergraduate
-
-
Actualizaciones Recientes
-
35k for Malaria Drugs ke?
Na vãmpire b!te me?
Wetin do bitter leaf and salt35k for Malaria Drugs ke? Na vãmpire b!te me💔😂? Wetin do bitter leaf and salt😩😭0 Commentarios 0 Acciones 43 Views 0 Vista previaPlease log in to like, share and comment! -
When will men understand that “leave me alone” actually means “beg me”When will men understand that “leave me alone” actually means “beg me”🌚😭0 Commentarios 0 Acciones 69 Views 0 Vista previa
-
E con be like say na mumu Dey enjoy life pass who get senseE con be like say na mumu Dey enjoy life pass who get sense 😭💔😂0 Commentarios 0 Acciones 46 Views 0 Vista previa
-
Them use android show me 100m Na once I throwaway my IPhoneThem use android show me 100m Na once I throwaway my IPhone💔😟0 Commentarios 0 Acciones 54 Views 0 Vista previa
-
Dating a short girl is really good but not until u enter bus and dem go be like 'oga pls lap your daughter'.
WTFDating a short girl is really good but not until u enter bus and dem go be like 'oga pls lap your daughter'.🤦💀 WTF 😭😒😂0 Commentarios 5 Acciones 147 Views 0 Vista previa -
I never even say anything the POS WOMAN DON PRESS 1,100 🥹I never even say anything the POS WOMAN DON PRESS 1,100 😭💔🥹😂0 Commentarios 0 Acciones 38 Views 0 Vista previa
-
Can you imagine, people wey wan make mama proud never still wake up by this timeCan you imagine, people wey wan make mama proud never still wake up by this time ⏲️ 🙄0 Commentarios 0 Acciones 39 Views 0 Vista previa
-
Take care of whatever makes you happy
If na me Dey make you happy take care of meTake care of whatever makes you happy If na me Dey make you happy take care of me -
I think say na cruise all of us dey catch
So some of una dey really chop three times a dayI think say na cruise all of us dey catch So some of una dey really chop three times a day😭😭0 Commentarios 0 Acciones 37 Views 0 Vista previa -
Make I close eye press money wey I use open eye work forMake I close eye press money wey I use open eye work for🥺😂
-
I am just a girl
But see how muscle full your legI am just a girl But see how muscle full your leg💔🤣🤣0 Commentarios 0 Acciones 27 Views 0 Vista previa -
Person wey dey drive me crazy don park, e say make i come downPerson wey dey drive me crazy don park, e say make i come down😔😂
-
The love is massive as how?
No be you send us picture to post❓️The love is massive as how? No be you send us picture to post😏❓️ -
I should feel at home_
But you lock your fridgeI should feel at home_ But you lock your fridge 😫😭🥺 -
Where can I find those families that say,
“Take this $2m and stay away from our son”Where can I find those families that say, “Take this $2m and stay away from our son”😭😂0 Commentarios 0 Acciones 41 Views 0 Vista previa -
Always tell people different stories about yourself, so when they gossip about you,they will argueAlways tell people different stories about yourself, so when they gossip about you,they will argue☺️🤣 -
How leader of tomorrow go get only 3k for account 🥹How leader of tomorrow go get only 3k for account 🥹😭0 Commentarios 0 Acciones 54 Views 0 Vista previa
-
You’re the woman of my dreams.
Yeah, keep dreamingYou’re the woman of my dreams. Yeah, keep dreaming😝😂0 Commentarios 2 Acciones 109 Views 0 Vista previa -
If you know say your love no go reflect for my bank account
Abeg dey goIf you know say your love no go reflect for my bank account Abeg dey go 😔🙏0 Commentarios 0 Acciones 45 Views 0 Vista previa -
I fit dey shout "God when" make I guide pass youI fit dey shout "God when" make I guide pass you 🤌😂0 Commentarios 1 Acciones 47 Views 0 Vista previa
-
Air that I breath don block me
This my bad character seff
Una Good morningAir that I breath don block me This my bad character seff Una Good morning ❤️🌅0 Commentarios 0 Acciones 48 Views 0 Vista previa -
When can we see keh
You wey stingyWhen can we see keh You wey stingy😂💔0 Commentarios 0 Acciones 44 Views 0 Vista previa -
0 Commentarios 0 Acciones 103 Views 0 Vista previa
-
Take your worries to God today
He works best with hearts wide openTake your worries to God today He works best with hearts wide open ❤️🤍0 Commentarios 0 Acciones 96 Views 0 Vista previa -
Good night y'all and don't forget to pray ..Good night y'all and don't forget to pray 🙏❤️..0 Commentarios 0 Acciones 95 Views 0 Vista previa
Quizás te interese…