Atualizações Recentes
-
So because say I no give you the 2k wey you dey beg for last night,you con post say "Life is wicked". Burst my brain bby girlSo because say I no give you the 2k wey you dey beg for last night,you con post say "Life is wicked😓💔". Burst my brain bby girl😂😂Faça Login para curtir, compartilhar e comentar!
-
You borrow cloth go meet your boyfriend wey borrow room una con turn relationship to begging competitionYou borrow cloth go meet your boyfriend wey borrow room 😂😭una con turn relationship to begging competition 😒😹0 Comentários 0 Compartilhamentos 36 Visualizações 0 Anterior
-
*Your mates are chasing good life and heavy bank account, you de find waiting go make u last for bed 🫵**Your mates are chasing good life and heavy bank account, you de find waiting go make u last for bed 😂🫵*0 Comentários 2 Compartilhamentos 86 Visualizações 0 Anterior
-
Hardworking man o, lazy man o
None of them dey see food chop againHardworking man o, lazy man o None of them dey see food chop again😩😩0 Comentários 0 Compartilhamentos 20 Visualizações 0 Anterior -
*No food for lazy man, no be for person wey him mama get restaurant **No food for lazy man, no be for person wey him mama get restaurant 😂💔*0 Comentários 0 Compartilhamentos 21 Visualizações 0 Anterior
-
“But you dont look broke na”
Na until my head big pass my body abi“But you dont look broke na” Na until my head big pass my body abi 😂 -
Nigerian Government need to look into people selling meatpie on the road
Cos how can I buy meatpie and be seeing boiled egg
Abi na new style of eggroll?Nigerian Government need to look into people selling meatpie on the road🙂 Cos how can I buy meatpie and be seeing boiled egg 🙂 Abi na new style of eggroll? 😐 -
Once they start replying you with “whatever or if you like”
Just know that your relationship has 10mb leftOnce they start replying you with “whatever or if you like” Just know that your relationship has 10mb left😭😂0 Comentários 0 Compartilhamentos 50 Visualizações 0 Anterior -
Small tip
Don't always assume someone has a better life than you.
Just cause they don't talk about their problems don't mean they don't have any.
For those of us that has many unsolved and unspoken problems, I hope they get solved 🥹.Small tip 🎀 Don't always assume someone has a better life than you. Just cause they don't talk about their problems don't mean they don't have any❤️. For those of us that has many unsolved and unspoken problems, I hope they get solved 🥹🎀. -
No let anybody whine u o if u get babe wey dey beat u hold am tight oo remember he's only trying to correct uNo let anybody whine u o if u get babe wey dey beat u hold am tight oo😂 remember he's only trying to correct u ❤️😂0 Comentários 0 Compartilhamentos 47 Visualizações 0 Anterior
-
*BREAKING NEWS*
*Short people are now permitted to use their full picture as passport **BREAKING NEWS* *Short people are now permitted to use their full picture as passport 💔🥲😂*0 Comentários 0 Compartilhamentos 50 Visualizações 0 Anterior -
You gerrit? If you don't gerrit, forget about it
We no dey motivate for here oh
Happy public holiday to y'allYou gerrit? If you don't gerrit, forget about it 😂 We no dey motivate for here oh 😂 Happy public holiday to y'all 🤍💗0 Comentários 0 Compartilhamentos 25 Visualizações 0 Anterior -
When last dem tell you come and eat? Suffer don reach everybody, nobody dey invite anybody againWhen last dem tell you come and eat? Suffer don reach everybody, nobody dey invite anybody again
-
Don't let what u are going through stop u from were u are going to .. if you dnt pass through u will not get to
Don't let what u are going through stop u from were u are going to .. if you dnt pass through u will not get to 🧏0 Comentários 0 Compartilhamentos 24 Visualizações 0 Anterior
Mais Stories