Easy going
-
-
-
-
-
-
-
Class of Undergraduate
-
-
Son Güncellemeler
-
35k for Malaria Drugs ke?
Na vãmpire b!te me?
Wetin do bitter leaf and salt35k for Malaria Drugs ke? Na vãmpire b!te me💔😂? Wetin do bitter leaf and salt😩😭0 Yorumlar 0 hisse senetleri 69 Views 0 önizlemePlease log in to like, share and comment! -
When will men understand that “leave me alone” actually means “beg me”When will men understand that “leave me alone” actually means “beg me”🌚😭0 Yorumlar 0 hisse senetleri 71 Views 0 önizleme
-
E con be like say na mumu Dey enjoy life pass who get senseE con be like say na mumu Dey enjoy life pass who get sense 😭💔😂0 Yorumlar 0 hisse senetleri 47 Views 0 önizleme
-
Them use android show me 100m Na once I throwaway my IPhoneThem use android show me 100m Na once I throwaway my IPhone💔😟0 Yorumlar 0 hisse senetleri 56 Views 0 önizleme
-
Dating a short girl is really good but not until u enter bus and dem go be like 'oga pls lap your daughter'.
WTFDating a short girl is really good but not until u enter bus and dem go be like 'oga pls lap your daughter'.🤦💀 WTF 😭😒😂0 Yorumlar 5 hisse senetleri 148 Views 0 önizleme -
I never even say anything the POS WOMAN DON PRESS 1,100 🥹I never even say anything the POS WOMAN DON PRESS 1,100 😭💔🥹😂0 Yorumlar 0 hisse senetleri 39 Views 0 önizleme
-
Can you imagine, people wey wan make mama proud never still wake up by this timeCan you imagine, people wey wan make mama proud never still wake up by this time ⏲️ 🙄0 Yorumlar 0 hisse senetleri 40 Views 0 önizleme
-
Take care of whatever makes you happy
If na me Dey make you happy take care of meTake care of whatever makes you happy If na me Dey make you happy take care of me -
I think say na cruise all of us dey catch
So some of una dey really chop three times a dayI think say na cruise all of us dey catch So some of una dey really chop three times a day😭😭0 Yorumlar 0 hisse senetleri 38 Views 0 önizleme -
Make I close eye press money wey I use open eye work forMake I close eye press money wey I use open eye work for🥺😂
-
I am just a girl
But see how muscle full your legI am just a girl But see how muscle full your leg💔🤣🤣0 Yorumlar 0 hisse senetleri 28 Views 0 önizleme -
Person wey dey drive me crazy don park, e say make i come downPerson wey dey drive me crazy don park, e say make i come down😔😂
-
The love is massive as how?
No be you send us picture to post❓️The love is massive as how? No be you send us picture to post😏❓️ -
I should feel at home_
But you lock your fridgeI should feel at home_ But you lock your fridge 😫😭🥺 -
Where can I find those families that say,
“Take this $2m and stay away from our son”Where can I find those families that say, “Take this $2m and stay away from our son”😭😂0 Yorumlar 0 hisse senetleri 42 Views 0 önizleme -
Always tell people different stories about yourself, so when they gossip about you,they will argueAlways tell people different stories about yourself, so when they gossip about you,they will argue☺️🤣 -
How leader of tomorrow go get only 3k for account 🥹How leader of tomorrow go get only 3k for account 🥹😭0 Yorumlar 0 hisse senetleri 55 Views 0 önizleme
-
You’re the woman of my dreams.
Yeah, keep dreamingYou’re the woman of my dreams. Yeah, keep dreaming😝😂0 Yorumlar 2 hisse senetleri 110 Views 0 önizleme -
If you know say your love no go reflect for my bank account
Abeg dey goIf you know say your love no go reflect for my bank account Abeg dey go 😔🙏0 Yorumlar 0 hisse senetleri 46 Views 0 önizleme -
I fit dey shout "God when" make I guide pass youI fit dey shout "God when" make I guide pass you 🤌😂0 Yorumlar 1 hisse senetleri 48 Views 0 önizleme
-
Air that I breath don block me
This my bad character seff
Una Good morningAir that I breath don block me This my bad character seff Una Good morning ❤️🌅0 Yorumlar 0 hisse senetleri 49 Views 0 önizleme -
When can we see keh
You wey stingyWhen can we see keh You wey stingy😂💔0 Yorumlar 0 hisse senetleri 45 Views 0 önizleme -
0 Yorumlar 0 hisse senetleri 105 Views 0 önizleme
-
Take your worries to God today
He works best with hearts wide openTake your worries to God today He works best with hearts wide open ❤️🤍0 Yorumlar 0 hisse senetleri 97 Views 0 önizleme -
Good night y'all and don't forget to pray ..Good night y'all and don't forget to pray 🙏❤️..0 Yorumlar 0 hisse senetleri 96 Views 0 önizleme
Daha Hikayeler