"Them no dey divorce pōōr man, na run dem dey run leave am"!
You see this thing wey dey happen for society when woman divorce rich man; them go say - "Celebrity Wife Files for Divorce, Citing Irreconcilable Differences".
But when na p00r mán them wan comot from him hand, you go just come back from work hear say; Aunty Chioma no dey with brother Dele again o, she use okada come carry her load.
No petition, no alimōny, no court case, na hūnger make her pack load.
She go just send you voice note for WhatsApp say; Emeka I no do again - your key dey window.
The 2 sachet tomato you keep for basket sef, she go carry am go.
Next thing, she go begin drop motivational status for WhatsApp - "I survived".
Las las sha, whether you get bar or not, Amaka go still disappoint you!
~RMD
#Afrocania #viral #everyone #virals #follower #followers #highlightseveryonefollowers

0 Yorumlar
0 hisse senetleri
102 Views
0 önizleme