Three Americans wey bin dey convicted for dia role for one failed coup for DR Congo last year don go back to US to complete dia jail terms.

Di three of dem bin first dey sentenced to death by military court bifor dem change am to life in prison last week.

Dis repatriation dey come as US and DR Congo dey negotiate for deal to exploit di central African kontri ogbonge mineral wealth.

Di Americans dey part of 37 pipo wey bin dey sentenced to death last September on top accuse say dem lead attack on both di presidential palace and di house of one of di ally of President Felix Tshisekedi last May.
Three Americans wey bin dey convicted for dia role for one failed coup for DR Congo last year don go back to US to complete dia jail terms. Di three of dem bin first dey sentenced to death by military court bifor dem change am to life in prison last week. Dis repatriation dey come as US and DR Congo dey negotiate for deal to exploit di central African kontri ogbonge mineral wealth. Di Americans dey part of 37 pipo wey bin dey sentenced to death last September on top accuse say dem lead attack on both di presidential palace and di house of one of di ally of President Felix Tshisekedi last May.
Like
1
0 Комментарии 0 Поделились 140 Просмотры 0 предпросмотр