*LAUGH WAN KILL ME OOO*

Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house.

From the one wey I cook, I give my dog, Bingo, make im first test am.

45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own.

After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die.

Hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth.

I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside.

Na im gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me!

If na u, wetin u go do the gate man? ????

Pls don't laugh alone our situations shall end in laughter and in praise.
I say make I check up on everyone today.
Hope you're doing great?
*LAUGH WAN KILL ME OOO* Dem say Boko Haram don poison beans after I buy half bag for house. From the one wey I cook, I give my dog, Bingo, make im first test am. 45mins later, bingo still dey waka, dey jolly. Na im I come chop my own. After I don chop finish, my gateman run come tel me say bingo don die. Hey! I run enter house, begin drink full gallon of palm oil for my belle, chop 22 bitter kola wit 3 long bitter leaf stem, chop walnuts with the shell no time to crack, swallow moringa with aloe vera as treatment combo. Garlic and onions be like sweet for my mouth. I come dey sweat as if na oven be my bedroom. I dey think say my life don finish. I come outside. Na im gate man com they tell me say the driver wey kill bingo wan come beg me! If na u, wetin u go do the gate man? ???? Pls don't laugh alone our situations shall end in laughter and in praise. I say make I check up on everyone today. Hope you're doing great?
0 Commenti 0 condivisioni 166 Views 0 Anteprima