PORTABLE WHY NA

"make i no lie for you, I be dey do yahoo. Ei get one Facebook and Instagram account wey i be dey use, but yahoo no gree. When I hear say them dey find me say i don blow, I con delete Oyinbo comot the account then start use am as my real account. Normally the account na working account"~~ Portable

Truth be told, you see most of these celebs, them be do yahoo no be lie. But as them con blow, na there them stop am. If u check am deep deep, you go confirm wetin I dey talk. Abi I lie?

MORAL LESSON : meaning even #wizkid and #davido did yahoo before blow??

Keep following page Jato The-Blogger for more updates.
PORTABLE WHY NA 😭😭😭😭 "make i no lie for you, I be dey do yahooπŸ˜…. Ei get one Facebook and Instagram account wey i be dey use, but yahoo no greeπŸ˜†. When I hear say them dey find me say i don blow, I con delete Oyinbo comot the account then start use am as my real account. Normally the account na working account"πŸ˜…~~ Portable Truth be told, you see most of these celebs, them be do yahoo no be lie. But as them con blow, na there them stop am. If u check am deep deep, you go confirm wetin I dey talk. Abi I lie? MORAL LESSON : meaning even #wizkid and #davido did yahoo before blow?? 😏 πŸ₯Ί Keep following page Jato The-Blogger for more updates.
0 Reacties 0 aandelen 259 Views 0 voorbeeld