PORTABLE WHY NA

"make i no lie for you, I be dey do yahoo. Ei get one Facebook and Instagram account wey i be dey use, but yahoo no gree. When I hear say them dey find me say i don blow, I con delete Oyinbo comot the account then start use am as my real account. Normally the account na working account"~~ Portable

Truth be told, you see most of these celebs, them be do yahoo no be lie. But as them con blow, na there them stop am. If u check am deep deep, you go confirm wetin I dey talk. Abi I lie?

MORAL LESSON : meaning even #wizkid and #davido did yahoo before blow??

Keep following page Jato The-Blogger for more updates.
PORTABLE WHY NA ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ "make i no lie for you, I be dey do yahoo๐Ÿ˜…. Ei get one Facebook and Instagram account wey i be dey use, but yahoo no gree๐Ÿ˜†. When I hear say them dey find me say i don blow, I con delete Oyinbo comot the account then start use am as my real account. Normally the account na working account"๐Ÿ˜…~~ Portable Truth be told, you see most of these celebs, them be do yahoo no be lie. But as them con blow, na there them stop am. If u check am deep deep, you go confirm wetin I dey talk. Abi I lie? MORAL LESSON : meaning even #wizkid and #davido did yahoo before blow?? ๐Ÿ˜ ๐Ÿฅบ Keep following page Jato The-Blogger for more updates.
0 Commenti 0 condivisioni 259 Views 0 Anteprima