Aggiornamenti recenti
-
DEATH WEY DE HUNGRY DOG NO DE ALLOW AM KNOW DE SMELL OF S**T.DEATH WEY DE HUNGRY DOG NO DE ALLOW AM KNOW DE SMELL OF S**T.0 Commenti 0 condivisioni 127 Views 0 AnteprimaEffettua l'accesso per mettere mi piace, condividere e commentare!
-
NOBODI GO TALK SAY, DE FOOD WEY HIN MAMA COOK NO SWEET.
NOBODI GO TALK SAY, DE FOOD WEY HIN MAMA COOK NO SWEET.0 Commenti 0 condivisioni 119 Views 0 Anteprima -
YOU NO GO STAY INSIDE RIVER AND ALLOW SOAP TO ENTER YOUR EYES.YOU NO GO STAY INSIDE RIVER AND ALLOW SOAP TO ENTER YOUR EYES.
-
SEA NO DE DROWN PESIN WEY E NO SEE HIN LEG.SEA NO DE DROWN PESIN WEY E NO SEE HIN LEG.
-
PESIN WEY FAYA DE BURN HIN HOUSE, NO DE PURSUE RAT UP AND DOWN.
PESIN WEY FAYA DE BURN HIN HOUSE, NO DE PURSUE RAT UP AND DOWN.0 Commenti 0 condivisioni 113 Views 0 Anteprima -
YOU FIT TELL A BLIND PESIN SAY MEAT NO DE INSIDE SOUP, BUT YOU NO FIT TELL AM SALT NO DE INSIDE SOUP.
YOU FIT TELL A BLIND PESIN SAY MEAT NO DE INSIDE SOUP, BUT YOU NO FIT TELL AM SALT NO DE INSIDE SOUP.0 Commenti 0 condivisioni 108 Views 0 Anteprima -
DE MOUTH WEY DEM TAKE BORROW MONEY, NO BI DE SAME WEN TIME REACH TO PAYBACK.DE MOUTH WEY DEM TAKE BORROW MONEY, NO BI DE SAME WEN TIME REACH TO PAYBACK.
-
DEM NO DE TELL (A) DEAF PESIN SAY WAR DON START.
DEM NO DE TELL (A) DEAF PESIN SAY WAR DON START. -
ANY GOAT WEY CHALLENGE LION FOR FIGHT, MUST BE EXAMINED TO KNOW DE KIND GRASS WEY HIN CHOP.
ANY GOAT WEY CHALLENGE LION FOR FIGHT, MUST BE EXAMINED TO KNOW DE KIND GRASS WEY HIN CHOP.0 Commenti 0 condivisioni 140 Views 0 Anteprima -
FEEL AT HOME, FEEL AT HOME, NA HIN DE SPOIL REMOTE.
FEEL AT HOME, FEEL AT HOME, NA HIN DE SPOIL REMOTE.0 Commenti 0 condivisioni 182 Views 0 Anteprima -
FEEL AT HOME, FEEL AT HOME, NA HIN DE SPOIL REMOTE.
FEEL AT HOME, FEEL AT HOME, NA HIN DE SPOIL REMOTE.0 Commenti 0 condivisioni 185 Views 0 Anteprima -
HEAR DIS: IF YOU NO EAT FOOD BICOS E DEY SWEET FOR MOUTH, YOU GO EAT AM BICOS YOU DE HUNGRY BADLY.
HEAR DIS: IF YOU NO EAT FOOD BICOS E DEY SWEET FOR MOUTH, YOU GO EAT AM BICOS YOU DE HUNGRY BADLY. -
YOU HEAR WOMEN SAY: DE BOY IS GOOD, DE BOY IS GOOD. NA BICOS OF HIN MONEY OOO.YOU HEAR WOMEN SAY: DE BOY IS GOOD, DE BOY IS GOOD. NA BICOS OF HIN MONEY OOO.
-
DEM NO DE SEND GOAT TO GO CHECK IF LION DON EAT.DEM NO DE SEND GOAT TO GO CHECK IF LION DON EAT.0 Commenti 0 condivisioni 115 Views 0 Anteprima
-
PESIN WEY DEY PURGE NO DE SELECT TOILET.
PESIN WEY DEY PURGE NO DE SELECT TOILET. -
SNAKE WEY LOSE HIN VENOM, SMALL CHILDREN GO USE AM TIE FIREWOODS.SNAKE WEY LOSE HIN VENOM, SMALL CHILDREN GO USE AM TIE FIREWOODS.
-
FOWL WEY DE FORM DEAFNESS GO HEAR WORD INSIDE POT OF SOUP..FOWL WEY DE FORM DEAFNESS GO HEAR WORD INSIDE POT OF SOUP..
-
OKARO PLANT NO DE EVA TALL PASS THE OWNER.OKARO PLANT NO DE EVA TALL PASS THE OWNER.0 Commenti 0 condivisioni 180 Views 0 Anteprima
-
WIA E DE HAPPEN SAY: DOG GO EAT S**T AND GOAT TEETH COM DE ROTTEN?WIA E DE HAPPEN SAY: DOG GO EAT S**T AND GOAT TEETH COM DE ROTTEN?
-
NA FROM HOME CHARITY DE FIRST START.NA FROM HOME CHARITY DE FIRST START.0 Commenti 0 condivisioni 116 Views 0 Anteprima
-
PIKIN WEY SAY HIN MAMA NO GO SLEEP, HIN SELF NO GO SLEEP.PIKIN WEY SAY HIN MAMA NO GO SLEEP, HIN SELF NO GO SLEEP.
-
IF BIRDS DECIDE TO FLY WITHOUT PERCHING, HUNTER GO DECIDE TO SHOOT WITHOUT MISSING.IF BIRDS DECIDE TO FLY WITHOUT PERCHING, HUNTER GO DECIDE TO SHOOT WITHOUT MISSING.0 Commenti 0 condivisioni 126 Views 0 Anteprima
-
DE JOURNEY OF 1,000 MILES NA ONLY ONE STEP GO START AM.DE JOURNEY OF 1,000 MILES NA ONLY ONE STEP GO START AM.0 Commenti 0 condivisioni 129 Views 0 Anteprima
-
PIKIN WEY NO (MATURE) GROW BEFORE HIN NEY ASK OF WETIN KILL HIN PAPA, THE THING WEY KILL HIN PAPA GO KILL AM.PIKIN WEY NO (MATURE) GROW BEFORE HIN NEY ASK OF WETIN KILL HIN PAPA, THE THING WEY KILL HIN PAPA GO KILL AM.0 Commenti 0 condivisioni 101 Views 0 Anteprima
-
EVERY LIZARD BELLE DEY FOR GROUND, NOBODI KNOWS WHICH ONE WEY BELLE DE PAIN.EVERY LIZARD BELLE DEY FOR GROUND, NOBODI KNOWS WHICH ONE WEY BELLE DE PAIN.
-
AN AGED WOMAN NEVER GETS TOO OLD WHEN IT COMES TO DE DANCE SHE KNOWS TO DANCE VERY WELL.
Wetin dey bodi, still fey bodi.
If you sabi, you sabi.AN AGED WOMAN NEVER GETS TOO OLD WHEN IT COMES TO DE DANCE SHE KNOWS TO DANCE VERY WELL. Wetin dey bodi, still fey bodi. If you sabi, you sabi.0 Commenti 9 condivisioni 307 Views 0 Anteprima -
MR. FOWL TALK SAY: DE REASON WHY HIN BEEN DE CRY & SHOUT, NO BI MEK DE THING WEY HOLD AM LEAVE AM. BUT NA MEK HIN RELATIONS HEAR HIN VOICE. MAYBE, DEY FIT RESCUE AM.MR. FOWL TALK SAY: DE REASON WHY HIN BEEN DE CRY & SHOUT, NO BI MEK DE THING WEY HOLD AM LEAVE AM. BUT NA MEK HIN RELATIONS HEAR HIN VOICE. MAYBE, DEY FIT RESCUE AM.0 Commenti 1 condivisioni 140 Views 0 Anteprima
-
WOMAN WEY DEY LOOK FOR PIKIN (Pregnant) NO DEY SLEEP WITH PANT FOR NIGHT.WOMAN WEY DEY LOOK FOR PIKIN (Pregnant) NO DEY SLEEP WITH PANT FOR NIGHT.
-
IF YOU NO USE DAY LIGHT TAKE LOOK FOR YOUR GOAT, E GO DEY VERY DIFFICULT TO FIND AM FOR NIGHT.IF YOU NO USE DAY LIGHT TAKE LOOK FOR YOUR GOAT, E GO DEY VERY DIFFICULT TO FIND AM FOR NIGHT.0 Commenti 0 condivisioni 140 Views 0 Anteprima
-
DE HAND WEY DILIGENT FOR WORK, DEY MEK DE MOUTH GET OIL.DE HAND WEY DILIGENT FOR WORK, DEY MEK DE MOUTH GET OIL.0 Commenti 0 condivisioni 110 Views 0 Anteprima
-
ADULT WEY COLLECT PIKIN ITEM AND RAISE HIN HAND, MUST BRING DE HAND DOWN WEN E HEAVY AM.
My prayer bi say mek de pikin dey patient enof to collect hin item back.ADULT WEY COLLECT PIKIN ITEM AND RAISE HIN HAND, MUST BRING DE HAND DOWN WEN E HEAVY AM. My prayer bi say mek de pikin dey patient enof to collect hin item back.0 Commenti 0 condivisioni 114 Views 0 Anteprima -
DE GLORY (honour, respect, dignity) WEY LION GET, NA HIN DE PROTECT (secure, guard, defend) AM.
King of de jungle!! No bi by size ooo.DE GLORY (honour, respect, dignity) WEY LION GET, NA HIN DE PROTECT (secure, guard, defend) AM. King of de jungle!! No bi by size ooo.0 Commenti 0 condivisioni 119 Views 0 Anteprima -
A PRINCE NO DE GET LOST FOR FOREIGN LAND.A PRINCE NO DE GET LOST FOR FOREIGN LAND.0 Commenti 0 condivisioni 104 Views 0 Anteprima
-
SOMETHING WEY OLD PESIN SIDON SEE, EVEN IF YOUNG PESIN LIKE, MEK HIN CLIMB IROKO (tallest) TREE, HIN NO GO FIT SEE AM.
You can never buy life experience.SOMETHING WEY OLD PESIN SIDON SEE, EVEN IF YOUNG PESIN LIKE, MEK HIN CLIMB IROKO (tallest) TREE, HIN NO GO FIT SEE AM. You can never buy life experience. -
MONKEY WEY DE DANCE BESIDE BUSH, SOMETHING WEY DEY BEAT DE DRUM DEY INSIDE BUSH.MONKEY WEY DE DANCE BESIDE BUSH, SOMETHING WEY DEY BEAT DE DRUM DEY INSIDE BUSH.0 Commenti 0 condivisioni 159 Views 0 Anteprima
-
NA FROM CLAP DEY DE TAKE ENTER DANCE.
No go end up wia you know no ooo, shine your eye
NA FROM CLAP DEY DE TAKE ENTER DANCE. No go end up wia you know no ooo, shine your eye0 Commenti 0 condivisioni 146 Views 0 Anteprima -
WIA PIKIN DE CRY DE POINT HAND, IF HIN PAPA NO DEY DIA, HIN MAMA GO DEY DIA OR PATA-PATA PESIN WEY BEAT AM (Wetin Mek Am De Cry) GO DEY DIA.WIA PIKIN DE CRY DE POINT HAND, IF HIN PAPA NO DEY DIA, HIN MAMA GO DEY DIA OR PATA-PATA PESIN WEY BEAT AM (Wetin Mek Am De Cry) GO DEY DIA.
-
FROG WEY DEY RUN FOR DAY TIME, DE EITHER PURSUE SOMETHING OR SOMETHING DE PURSUE AM.
Something cause am shaa.FROG WEY DEY RUN FOR DAY TIME, DE EITHER PURSUE SOMETHING OR SOMETHING DE PURSUE AM. Something cause am shaa. -
Mr. Frog talk say: WIA HIN JUMP NO FIT REACH, HIN BRODA MR. TOAD GO HELP JUMP REACH FOR AM.
Abeg, no stress yourself pass your limit, even rubber band de cut if you over stretch am.Mr. Frog talk say: WIA HIN JUMP NO FIT REACH, HIN BRODA MR. TOAD GO HELP JUMP REACH FOR AM. Abeg, no stress yourself pass your limit, even rubber band de cut if you over stretch am.0 Commenti 0 condivisioni 127 Views 0 Anteprima -
PESIN WEY DEY FOR GROUND NO SUPPOSE FEAR TO FALL.
But hin suppose mek sure say something no fall on top am ooo.PESIN WEY DEY FOR GROUND NO SUPPOSE FEAR TO FALL. But hin suppose mek sure say something no fall on top am ooo.0 Commenti 0 condivisioni 175 Views 0 Anteprima -
WHY E BI SAY, FOWL GO IGNORE DE PESIN WEY KILL AM, COME BEND NECK (VEX) FOR DE POT.WHY E BI SAY, FOWL GO IGNORE DE PESIN WEY KILL AM, COME BEND NECK (VEX) FOR DE POT.0 Commenti 0 condivisioni 141 Views 0 Anteprima
-
DE PESIN WEY SABI READ BUT REFUSE TO READ NO DIFFERENT FROM DE PESIN WEY NO SABI READ AT ALL.DE PESIN WEY SABI READ BUT REFUSE TO READ NO DIFFERENT FROM DE PESIN WEY NO SABI READ AT ALL.8 Commenti 1 condivisioni 128 Views 0 Anteprima
-
PESIN WEY GATHER FIREWOODS ANTS DE INSIDE MUST GET LIZARDS AS GUESTS.
Something must attract something wether good or bad.PESIN WEY GATHER FIREWOODS ANTS DE INSIDE MUST GET LIZARDS AS GUESTS. Something must attract something wether good or bad.0 Commenti 0 condivisioni 116 Views 0 Anteprima -
RAT WEY FOLLOW LIZARD ENTER RAIN DON FORGET SAY HIN BODY GO TAKE LONGER TIME TO DRY.
Bi careful wetin you follow others do.RAT WEY FOLLOW LIZARD ENTER RAIN DON FORGET SAY HIN BODY GO TAKE LONGER TIME TO DRY. Bi careful wetin you follow others do. -
NA FLY WEY NO DE HEAR WORD DE FOLLOW DEAD BODY ENTER GRAVE. No too stubborn ooo.NA FLY WEY NO DE HEAR WORD DE FOLLOW DEAD BODY ENTER GRAVE. No too stubborn ooo.
-
FLY WEY TRAIN KILL, NA DEAFNESS KILL AM. Mek you de hear word.FLY WEY TRAIN KILL, NA DEAFNESS KILL AM. Mek you de hear word.0 Commenti 1 condivisioni 235 Views 0 Anteprima
-
HEAD NO DE STRUGGLE FOR CAP WEY FIT AM. Abeg use de cap wey fit your head.HEAD NO DE STRUGGLE FOR CAP WEY FIT AM. Abeg use de cap wey fit your head.0 Commenti 0 condivisioni 191 Views 0 Anteprima
-
Pikin wey chop wetin mek am stay awake must sleep immediately.Pikin wey chop wetin mek am stay awake must sleep immediately.0 Commenti 0 condivisioni 197 Views 0 Anteprima
-
I no de chop fish, I no de chop fish. But na teeth you take share am give children.I no de chop fish, I no de chop fish. But na teeth you take share am give children.0 Commenti 0 condivisioni 142 Views 0 Anteprima
-
Dey animal wey first come early for river or stream, go drink clean water pass others.Dey animal wey first come early for river or stream, go drink clean water pass others.
Altre storie