التحديثات الأخيرة
-
DEATH WEY DE HUNGRY DOG NO DE ALLOW AM KNOW DE SMELL OF S**T.DEATH WEY DE HUNGRY DOG NO DE ALLOW AM KNOW DE SMELL OF S**T.0 التعليقات 0 المشاركات 125 مشاهدة 0 معاينةالرجاء تسجيل الدخول , للأعجاب والمشاركة والتعليق على هذا!
-
NOBODI GO TALK SAY, DE FOOD WEY HIN MAMA COOK NO SWEET.
NOBODI GO TALK SAY, DE FOOD WEY HIN MAMA COOK NO SWEET.0 التعليقات 0 المشاركات 117 مشاهدة 0 معاينة -
YOU NO GO STAY INSIDE RIVER AND ALLOW SOAP TO ENTER YOUR EYES.YOU NO GO STAY INSIDE RIVER AND ALLOW SOAP TO ENTER YOUR EYES.
-
SEA NO DE DROWN PESIN WEY E NO SEE HIN LEG.SEA NO DE DROWN PESIN WEY E NO SEE HIN LEG.
-
PESIN WEY FAYA DE BURN HIN HOUSE, NO DE PURSUE RAT UP AND DOWN.
PESIN WEY FAYA DE BURN HIN HOUSE, NO DE PURSUE RAT UP AND DOWN.0 التعليقات 0 المشاركات 111 مشاهدة 0 معاينة -
YOU FIT TELL A BLIND PESIN SAY MEAT NO DE INSIDE SOUP, BUT YOU NO FIT TELL AM SALT NO DE INSIDE SOUP.
YOU FIT TELL A BLIND PESIN SAY MEAT NO DE INSIDE SOUP, BUT YOU NO FIT TELL AM SALT NO DE INSIDE SOUP.0 التعليقات 0 المشاركات 106 مشاهدة 0 معاينة -
DE MOUTH WEY DEM TAKE BORROW MONEY, NO BI DE SAME WEN TIME REACH TO PAYBACK.DE MOUTH WEY DEM TAKE BORROW MONEY, NO BI DE SAME WEN TIME REACH TO PAYBACK.
-
DEM NO DE TELL (A) DEAF PESIN SAY WAR DON START.
DEM NO DE TELL (A) DEAF PESIN SAY WAR DON START. -
ANY GOAT WEY CHALLENGE LION FOR FIGHT, MUST BE EXAMINED TO KNOW DE KIND GRASS WEY HIN CHOP.
ANY GOAT WEY CHALLENGE LION FOR FIGHT, MUST BE EXAMINED TO KNOW DE KIND GRASS WEY HIN CHOP.0 التعليقات 0 المشاركات 138 مشاهدة 0 معاينة -
FEEL AT HOME, FEEL AT HOME, NA HIN DE SPOIL REMOTE.
FEEL AT HOME, FEEL AT HOME, NA HIN DE SPOIL REMOTE.0 التعليقات 0 المشاركات 180 مشاهدة 0 معاينة -
FEEL AT HOME, FEEL AT HOME, NA HIN DE SPOIL REMOTE.
FEEL AT HOME, FEEL AT HOME, NA HIN DE SPOIL REMOTE.0 التعليقات 0 المشاركات 183 مشاهدة 0 معاينة -
HEAR DIS: IF YOU NO EAT FOOD BICOS E DEY SWEET FOR MOUTH, YOU GO EAT AM BICOS YOU DE HUNGRY BADLY.
HEAR DIS: IF YOU NO EAT FOOD BICOS E DEY SWEET FOR MOUTH, YOU GO EAT AM BICOS YOU DE HUNGRY BADLY. -
YOU HEAR WOMEN SAY: DE BOY IS GOOD, DE BOY IS GOOD. NA BICOS OF HIN MONEY OOO.YOU HEAR WOMEN SAY: DE BOY IS GOOD, DE BOY IS GOOD. NA BICOS OF HIN MONEY OOO.
-
DEM NO DE SEND GOAT TO GO CHECK IF LION DON EAT.DEM NO DE SEND GOAT TO GO CHECK IF LION DON EAT.0 التعليقات 0 المشاركات 113 مشاهدة 0 معاينة
-
PESIN WEY DEY PURGE NO DE SELECT TOILET.
PESIN WEY DEY PURGE NO DE SELECT TOILET. -
SNAKE WEY LOSE HIN VENOM, SMALL CHILDREN GO USE AM TIE FIREWOODS.SNAKE WEY LOSE HIN VENOM, SMALL CHILDREN GO USE AM TIE FIREWOODS.
-
FOWL WEY DE FORM DEAFNESS GO HEAR WORD INSIDE POT OF SOUP..FOWL WEY DE FORM DEAFNESS GO HEAR WORD INSIDE POT OF SOUP..
-
OKARO PLANT NO DE EVA TALL PASS THE OWNER.OKARO PLANT NO DE EVA TALL PASS THE OWNER.0 التعليقات 0 المشاركات 178 مشاهدة 0 معاينة
-
WIA E DE HAPPEN SAY: DOG GO EAT S**T AND GOAT TEETH COM DE ROTTEN?WIA E DE HAPPEN SAY: DOG GO EAT S**T AND GOAT TEETH COM DE ROTTEN?
-
NA FROM HOME CHARITY DE FIRST START.NA FROM HOME CHARITY DE FIRST START.0 التعليقات 0 المشاركات 114 مشاهدة 0 معاينة
-
PIKIN WEY SAY HIN MAMA NO GO SLEEP, HIN SELF NO GO SLEEP.PIKIN WEY SAY HIN MAMA NO GO SLEEP, HIN SELF NO GO SLEEP.
-
IF BIRDS DECIDE TO FLY WITHOUT PERCHING, HUNTER GO DECIDE TO SHOOT WITHOUT MISSING.IF BIRDS DECIDE TO FLY WITHOUT PERCHING, HUNTER GO DECIDE TO SHOOT WITHOUT MISSING.0 التعليقات 0 المشاركات 124 مشاهدة 0 معاينة
-
DE JOURNEY OF 1,000 MILES NA ONLY ONE STEP GO START AM.DE JOURNEY OF 1,000 MILES NA ONLY ONE STEP GO START AM.0 التعليقات 0 المشاركات 127 مشاهدة 0 معاينة
-
PIKIN WEY NO (MATURE) GROW BEFORE HIN NEY ASK OF WETIN KILL HIN PAPA, THE THING WEY KILL HIN PAPA GO KILL AM.PIKIN WEY NO (MATURE) GROW BEFORE HIN NEY ASK OF WETIN KILL HIN PAPA, THE THING WEY KILL HIN PAPA GO KILL AM.0 التعليقات 0 المشاركات 99 مشاهدة 0 معاينة
-
EVERY LIZARD BELLE DEY FOR GROUND, NOBODI KNOWS WHICH ONE WEY BELLE DE PAIN.EVERY LIZARD BELLE DEY FOR GROUND, NOBODI KNOWS WHICH ONE WEY BELLE DE PAIN.
-
AN AGED WOMAN NEVER GETS TOO OLD WHEN IT COMES TO DE DANCE SHE KNOWS TO DANCE VERY WELL.
Wetin dey bodi, still fey bodi.
If you sabi, you sabi.AN AGED WOMAN NEVER GETS TOO OLD WHEN IT COMES TO DE DANCE SHE KNOWS TO DANCE VERY WELL. Wetin dey bodi, still fey bodi. If you sabi, you sabi.0 التعليقات 9 المشاركات 305 مشاهدة 0 معاينة -
MR. FOWL TALK SAY: DE REASON WHY HIN BEEN DE CRY & SHOUT, NO BI MEK DE THING WEY HOLD AM LEAVE AM. BUT NA MEK HIN RELATIONS HEAR HIN VOICE. MAYBE, DEY FIT RESCUE AM.MR. FOWL TALK SAY: DE REASON WHY HIN BEEN DE CRY & SHOUT, NO BI MEK DE THING WEY HOLD AM LEAVE AM. BUT NA MEK HIN RELATIONS HEAR HIN VOICE. MAYBE, DEY FIT RESCUE AM.0 التعليقات 1 المشاركات 138 مشاهدة 0 معاينة
-
WOMAN WEY DEY LOOK FOR PIKIN (Pregnant) NO DEY SLEEP WITH PANT FOR NIGHT.WOMAN WEY DEY LOOK FOR PIKIN (Pregnant) NO DEY SLEEP WITH PANT FOR NIGHT.
-
IF YOU NO USE DAY LIGHT TAKE LOOK FOR YOUR GOAT, E GO DEY VERY DIFFICULT TO FIND AM FOR NIGHT.IF YOU NO USE DAY LIGHT TAKE LOOK FOR YOUR GOAT, E GO DEY VERY DIFFICULT TO FIND AM FOR NIGHT.0 التعليقات 0 المشاركات 138 مشاهدة 0 معاينة
-
DE HAND WEY DILIGENT FOR WORK, DEY MEK DE MOUTH GET OIL.DE HAND WEY DILIGENT FOR WORK, DEY MEK DE MOUTH GET OIL.0 التعليقات 0 المشاركات 108 مشاهدة 0 معاينة
-
ADULT WEY COLLECT PIKIN ITEM AND RAISE HIN HAND, MUST BRING DE HAND DOWN WEN E HEAVY AM.
My prayer bi say mek de pikin dey patient enof to collect hin item back.ADULT WEY COLLECT PIKIN ITEM AND RAISE HIN HAND, MUST BRING DE HAND DOWN WEN E HEAVY AM. My prayer bi say mek de pikin dey patient enof to collect hin item back.0 التعليقات 0 المشاركات 112 مشاهدة 0 معاينة -
DE GLORY (honour, respect, dignity) WEY LION GET, NA HIN DE PROTECT (secure, guard, defend) AM.
King of de jungle!! No bi by size ooo.DE GLORY (honour, respect, dignity) WEY LION GET, NA HIN DE PROTECT (secure, guard, defend) AM. King of de jungle!! No bi by size ooo.0 التعليقات 0 المشاركات 117 مشاهدة 0 معاينة -
A PRINCE NO DE GET LOST FOR FOREIGN LAND.A PRINCE NO DE GET LOST FOR FOREIGN LAND.0 التعليقات 0 المشاركات 102 مشاهدة 0 معاينة
-
SOMETHING WEY OLD PESIN SIDON SEE, EVEN IF YOUNG PESIN LIKE, MEK HIN CLIMB IROKO (tallest) TREE, HIN NO GO FIT SEE AM.
You can never buy life experience.SOMETHING WEY OLD PESIN SIDON SEE, EVEN IF YOUNG PESIN LIKE, MEK HIN CLIMB IROKO (tallest) TREE, HIN NO GO FIT SEE AM. You can never buy life experience. -
MONKEY WEY DE DANCE BESIDE BUSH, SOMETHING WEY DEY BEAT DE DRUM DEY INSIDE BUSH.MONKEY WEY DE DANCE BESIDE BUSH, SOMETHING WEY DEY BEAT DE DRUM DEY INSIDE BUSH.0 التعليقات 0 المشاركات 157 مشاهدة 0 معاينة
-
NA FROM CLAP DEY DE TAKE ENTER DANCE.
No go end up wia you know no ooo, shine your eye
NA FROM CLAP DEY DE TAKE ENTER DANCE. No go end up wia you know no ooo, shine your eye0 التعليقات 0 المشاركات 144 مشاهدة 0 معاينة -
WIA PIKIN DE CRY DE POINT HAND, IF HIN PAPA NO DEY DIA, HIN MAMA GO DEY DIA OR PATA-PATA PESIN WEY BEAT AM (Wetin Mek Am De Cry) GO DEY DIA.WIA PIKIN DE CRY DE POINT HAND, IF HIN PAPA NO DEY DIA, HIN MAMA GO DEY DIA OR PATA-PATA PESIN WEY BEAT AM (Wetin Mek Am De Cry) GO DEY DIA.
-
FROG WEY DEY RUN FOR DAY TIME, DE EITHER PURSUE SOMETHING OR SOMETHING DE PURSUE AM.
Something cause am shaa.FROG WEY DEY RUN FOR DAY TIME, DE EITHER PURSUE SOMETHING OR SOMETHING DE PURSUE AM. Something cause am shaa. -
Mr. Frog talk say: WIA HIN JUMP NO FIT REACH, HIN BRODA MR. TOAD GO HELP JUMP REACH FOR AM.
Abeg, no stress yourself pass your limit, even rubber band de cut if you over stretch am.Mr. Frog talk say: WIA HIN JUMP NO FIT REACH, HIN BRODA MR. TOAD GO HELP JUMP REACH FOR AM. Abeg, no stress yourself pass your limit, even rubber band de cut if you over stretch am.0 التعليقات 0 المشاركات 125 مشاهدة 0 معاينة -
PESIN WEY DEY FOR GROUND NO SUPPOSE FEAR TO FALL.
But hin suppose mek sure say something no fall on top am ooo.PESIN WEY DEY FOR GROUND NO SUPPOSE FEAR TO FALL. But hin suppose mek sure say something no fall on top am ooo.0 التعليقات 0 المشاركات 173 مشاهدة 0 معاينة -
WHY E BI SAY, FOWL GO IGNORE DE PESIN WEY KILL AM, COME BEND NECK (VEX) FOR DE POT.WHY E BI SAY, FOWL GO IGNORE DE PESIN WEY KILL AM, COME BEND NECK (VEX) FOR DE POT.0 التعليقات 0 المشاركات 139 مشاهدة 0 معاينة
-
DE PESIN WEY SABI READ BUT REFUSE TO READ NO DIFFERENT FROM DE PESIN WEY NO SABI READ AT ALL.DE PESIN WEY SABI READ BUT REFUSE TO READ NO DIFFERENT FROM DE PESIN WEY NO SABI READ AT ALL.8 التعليقات 1 المشاركات 126 مشاهدة 0 معاينة
-
PESIN WEY GATHER FIREWOODS ANTS DE INSIDE MUST GET LIZARDS AS GUESTS.
Something must attract something wether good or bad.PESIN WEY GATHER FIREWOODS ANTS DE INSIDE MUST GET LIZARDS AS GUESTS. Something must attract something wether good or bad.0 التعليقات 0 المشاركات 114 مشاهدة 0 معاينة -
RAT WEY FOLLOW LIZARD ENTER RAIN DON FORGET SAY HIN BODY GO TAKE LONGER TIME TO DRY.
Bi careful wetin you follow others do.RAT WEY FOLLOW LIZARD ENTER RAIN DON FORGET SAY HIN BODY GO TAKE LONGER TIME TO DRY. Bi careful wetin you follow others do. -
NA FLY WEY NO DE HEAR WORD DE FOLLOW DEAD BODY ENTER GRAVE. No too stubborn ooo.NA FLY WEY NO DE HEAR WORD DE FOLLOW DEAD BODY ENTER GRAVE. No too stubborn ooo.
-
FLY WEY TRAIN KILL, NA DEAFNESS KILL AM. Mek you de hear word.FLY WEY TRAIN KILL, NA DEAFNESS KILL AM. Mek you de hear word.0 التعليقات 1 المشاركات 233 مشاهدة 0 معاينة
-
HEAD NO DE STRUGGLE FOR CAP WEY FIT AM. Abeg use de cap wey fit your head.HEAD NO DE STRUGGLE FOR CAP WEY FIT AM. Abeg use de cap wey fit your head.0 التعليقات 0 المشاركات 189 مشاهدة 0 معاينة
-
Pikin wey chop wetin mek am stay awake must sleep immediately.Pikin wey chop wetin mek am stay awake must sleep immediately.0 التعليقات 0 المشاركات 196 مشاهدة 0 معاينة
-
I no de chop fish, I no de chop fish. But na teeth you take share am give children.I no de chop fish, I no de chop fish. But na teeth you take share am give children.0 التعليقات 0 المشاركات 140 مشاهدة 0 معاينة
-
Dey animal wey first come early for river or stream, go drink clean water pass others.Dey animal wey first come early for river or stream, go drink clean water pass others.
المزيد من المنشورات