Let have fun together here
Recent Updates
-
U look me finish invite me for couples night make i come with my mama abi?U look me finish invite me for couples night make i come with my mama abi?πππ0 Comments 0 Shares 90 Views 0 ReviewsPlease log in to like, share and comment!
-
Once this girls fix lashes like this, nobody be their mate againOnce this girls fix lashes like this, nobody be their mate again πππ
-
> β _Buhari spirit joined the channel using this channel's invite link without approval from the admin_> β _Buhari spirit joined the channel using this channel's invite link without approval from the admin_0 Comments 2 Shares 144 Views 0 Reviews
-
Reactions tappers dey tap, and also searchers dey provide for the tappersReactions tappers dey tap, and also searchers dey provide for the tappersπΉπ0 Comments 0 Shares 125 Views 0 Reviews
-
*I wan write a letter to my girlfriend to tell her that what she is doing me is 4allstraighting me abi nah Fallstraighting me ,abi how una dey spell am sef**I wan write a letter to my girlfriend to tell her that what she is doing me is 4allstraighting me abi nah Fallstraighting me ,abi how una dey spell am sef*πΉππ€π₯±0 Comments 0 Shares 120 Views 0 Reviews
-
Remember to f!ght for what you want, even if it me πββοΈπββοΈRemember to f!ght for what you want, even if it me π↔οΈπ↔οΈ0 Comments 0 Shares 164 Views 0 Reviews
-
When e hard you call God, when e soft, you carry woman…..and u want mk God continue dey bless you,you no serious, you this boyWhen e hard you call God, when e soft, you carry woman…..and u want mk God continue dey bless you,you no serious, you this boy ππ0 Comments 0 Shares 126 Views 0 Reviews
-
*it's been GOD.*
*it's still GOD.*
*& it will forever be GOD*
β€βπ©Ή*it's been GOD.* *it's still GOD.* *& it will forever be GOD* β€π©Ήπ₯Ί0 Comments 0 Shares 126 Views 0 Reviews -
I don't know what I did to deserve this kind of fine face but thank you JesusI don't know what I did to deserve this kind of fine face but thank you Jesus π©0 Comments 0 Shares 215 Views 0 Reviews
-
Dump your babe, you deserve meDump your babe, you deserve meπ©0 Comments 0 Shares 212 Views 0 Reviews
-
“In my soft girl era”
But you Dey finish 4 wraps of fufu“In my soft girl era” But you Dey finish 4 wraps of fufuππ0 Comments 0 Shares 115 Views 0 Reviews -
"I can't date a girl who doesn't have a good shape" says a guy who look like a rejected sacrifice of a dehydrated gbost"I can't date a girl who doesn't have a good shape" says a guy who look like a rejected sacrifice of a dehydrated gbostπππ0 Comments 0 Shares 127 Views 0 Reviews
-
Apart from money I no get anything for my head againApart from money I no get anything for my head again ππππ«
-
*What do you need the most right now*
Love
Money*What do you need the most right now* Love β€οΈ Money π -
I feel so uncomfortable around short people
Dey are too close to my pocketπ€²π½I feel so uncomfortable around short people Dey are too close to my pocketπΉπΉπ€²π½ -
U fit Dey feel say I Dey reason your matter make I no even remember say u Dey exist selfU fit Dey feel say I Dey reason your matter make I no even remember say u Dey exist self π
-
Heartbreak dey pain ke?
You don cook rubbish before make e kon plentyHeartbreak dey pain ke? You don cook rubbish before make e kon plenty -
Brutal Truth:
It's not just about having multiple streams of income.
What you really need is 1 that works.
1 stream that compounds and 1 stream that scales.
Multiple streams can come after mastery.Brutal Truth: It's not just about having multiple streams of income. What you really need is 1 that works. 1 stream that compounds and 1 stream that scales. Multiple streams can come after mastery.0 Comments 0 Shares 200 Views 0 Reviews -
You fit dey avoid yahoo boys make all this Alfa & gospel singer use you do ritualYou fit dey avoid yahoo boys make all this Alfa & gospel singer use you do ritualππ0 Comments 0 Shares 134 Views 0 Reviews
-
I fit give you advice , make I later learn from your mistakes πββI fit give you advice , make I later learn from your mistakes ππΉπ↔0 Comments 0 Shares 133 Views 0 Reviews
-
Please stop saying true love doesn't exist
Have a dated me?Please stop saying true love doesn't exist Have a dated me?ππ -
More Stories