Let have fun together here
Actualizaciones Recientes
-
U look me finish invite me for couples night make i come with my mama abi?U look me finish invite me for couples night make i come with my mama abi?😏😏😏0 Commentarios 0 Acciones 89 Views 0 Vista previaPlease log in to like, share and comment!
-
Once this girls fix lashes like this, nobody be their mate againOnce this girls fix lashes like this, nobody be their mate again 😂😂😂
-
> ⓘ _Buhari spirit joined the channel using this channel's invite link without approval from the admin_> ⓘ _Buhari spirit joined the channel using this channel's invite link without approval from the admin_0 Commentarios 2 Acciones 140 Views 0 Vista previa
-
Reactions tappers dey tap, and also searchers dey provide for the tappersReactions tappers dey tap, and also searchers dey provide for the tappers😹😂0 Commentarios 0 Acciones 123 Views 0 Vista previa
-
*I wan write a letter to my girlfriend to tell her that what she is doing me is 4allstraighting me abi nah Fallstraighting me ,abi how una dey spell am sef**I wan write a letter to my girlfriend to tell her that what she is doing me is 4allstraighting me abi nah Fallstraighting me ,abi how una dey spell am sef*😹😂🤔🥱0 Commentarios 0 Acciones 119 Views 0 Vista previa
-
Remember to f!ght for what you want, even if it me 🙂↔️🙂↔️Remember to f!ght for what you want, even if it me 🙂↔️🙂↔️0 Commentarios 0 Acciones 162 Views 0 Vista previa
-
When e hard you call God, when e soft, you carry woman…..and u want mk God continue dey bless you,you no serious, you this boyWhen e hard you call God, when e soft, you carry woman…..and u want mk God continue dey bless you,you no serious, you this boy 💔😂0 Commentarios 0 Acciones 124 Views 0 Vista previa
-
*it's been GOD.*
*it's still GOD.*
*& it will forever be GOD*
❤🩹*it's been GOD.* *it's still GOD.* *& it will forever be GOD* ❤🩹🥺0 Commentarios 0 Acciones 125 Views 0 Vista previa -
I don't know what I did to deserve this kind of fine face but thank you JesusI don't know what I did to deserve this kind of fine face but thank you Jesus 😩0 Commentarios 0 Acciones 214 Views 0 Vista previa
-
Dump your babe, you deserve meDump your babe, you deserve me😩0 Commentarios 0 Acciones 211 Views 0 Vista previa
-
“In my soft girl era”
But you Dey finish 4 wraps of fufu“In my soft girl era” But you Dey finish 4 wraps of fufu😂😂0 Commentarios 0 Acciones 114 Views 0 Vista previa -
"I can't date a girl who doesn't have a good shape" says a guy who look like a rejected sacrifice of a dehydrated gbost"I can't date a girl who doesn't have a good shape" says a guy who look like a rejected sacrifice of a dehydrated gbost😏😂💔0 Commentarios 0 Acciones 126 Views 0 Vista previa
-
Apart from money I no get anything for my head againApart from money I no get anything for my head again 😭😭😭😫
-
*What do you need the most right now*
Love
Money*What do you need the most right now* Love ❤️ Money 😂 -
I feel so uncomfortable around short people
Dey are too close to my pocket🤲🏽I feel so uncomfortable around short people Dey are too close to my pocket😹😹🤲🏽 -
U fit Dey feel say I Dey reason your matter make I no even remember say u Dey exist selfU fit Dey feel say I Dey reason your matter make I no even remember say u Dey exist self 🙂
-
Heartbreak dey pain ke?
You don cook rubbish before make e kon plentyHeartbreak dey pain ke? You don cook rubbish before make e kon plenty -
Brutal Truth:
It's not just about having multiple streams of income.
What you really need is 1 that works.
1 stream that compounds and 1 stream that scales.
Multiple streams can come after mastery.Brutal Truth: It's not just about having multiple streams of income. What you really need is 1 that works. 1 stream that compounds and 1 stream that scales. Multiple streams can come after mastery.0 Commentarios 0 Acciones 199 Views 0 Vista previa -
You fit dey avoid yahoo boys make all this Alfa & gospel singer use you do ritualYou fit dey avoid yahoo boys make all this Alfa & gospel singer use you do ritual😂👍0 Commentarios 0 Acciones 133 Views 0 Vista previa
-
I fit give you advice , make I later learn from your mistakes 🙂↔I fit give you advice , make I later learn from your mistakes 👋😹🙂↔0 Commentarios 0 Acciones 132 Views 0 Vista previa
-
Please stop saying true love doesn't exist
Have a dated me?Please stop saying true love doesn't exist Have a dated me?😏😏 -
Quizás te interese…