• You just make money first,
    Everything go start to manifest,
    Even your babe go dey call you first, your family no go reason you less. Anything wey you do Dem go say na the best!.... #cruisenation
    You just make money first, Everything go start to manifest, Even your babe go dey call you first, your family no go reason you less. Anything wey you do Dem go say na the best!.... #cruisenation
    Like
    1
    0 Yorumlar 0 hisse senetleri 43 Views 0 önizleme