WWW.BBC.COM
Onyeka 'Ezeani' Nwaobu: Who be di man wey Nigerian authorities gbab for accuse say e bury pipo alive for Enugu - BBC News Pidgin
Di Nigeria Immigration Service (NIS) say dem capture one suspected ritualist Onyeka Nwaobu, wey dey face accuse say e bury pipo alive for im house for Umumba Ndiagu, Enugu State.
0 Reacties 0 aandelen 50 Views
Gada Chat https://gada.chat