I swear I go do am one day but my own no bi SOJA na police see this shameless police ooo b cos I dey sidan on top peson fence by 9:30 Dom con arrest me make me pay bail of N500 no worries dis cup go soon full armed robbers we rob awa area with juju cutlass where dem dey dat time abeg me dem no make me vex ooo

Angry
1
0 Commentaires 0 Parts 90 Vue 0 Aperçu