Rule No. 1 for law students if you want your compound people to respect you.

1. No speak pidgin or wrong English.

Always speak big English and Latin maxims.

My second semester year 1, my compound people dey hail me "the law" because to them I be lawyer. Even from first semester, na so.

And the thing dey sweet me.

One day, wahala happen for compound them call me to come judge the matter. The matter na all this compound g0ss!p.

I no know wetin to talk but as I remember say all of them no go sch00l, I begin use grammar.

I come dey bl0w grammar wey I no know the meaning. I come dey quote section, subsection and paragraph of Constitution wey I no know wetin e dey talk.

Na so them come dey hail me, dey shout "as the Court pleases", " The law, the law".

As I enter inside house, I come dey laugh.

That time, I never even see my First Semester result.
Rule No. 1 for law students if you want your compound people to respect you. 👇 1. No speak pidgin or wrong English. 👏 Always speak big English and Latin maxims. My second semester year 1, my compound people dey hail me "the law" because to them I be lawyer. Even from first semester, na so. And the thing dey sweet me. 💃 One day, wahala happen for compound them call me to come judge the matter. The matter na all this compound g0ss!p. I no know wetin to talk but as I remember say all of them no go sch00l, I begin use grammar. I come dey bl0w grammar wey I no know the meaning. I come dey quote section, subsection and paragraph of Constitution wey I no know wetin e dey talk. Na so them come dey hail me, dey shout "as the Court pleases", " The law, the law". As I enter inside house, I come dey laugh. That time, I never even see my First Semester result. 🤣
Wow
1
0 Comentários 0 Compartilhamentos 185 Visualizações 0 Anterior