𝐁𝐑𝐄𝐀𝐊𝐈𝐍𝐆 𝐍𝐄𝐖𝐒: 𝐃𝐚𝐯𝐢𝐝𝐨 𝐇𝐚𝐬 𝐎𝐟𝐟𝐢𝐜𝐢𝐚𝐥𝐥𝐲 𝐁𝐮𝐫𝐢𝐞𝐝 𝐙𝐢𝐧𝐨𝐥𝐞𝐞𝐬𝐤𝐲, 𝐀𝐲𝐫𝐚 𝐒𝐭𝐚𝐫𝐫, 𝐒𝐡𝐚𝐥𝐥𝐢𝐩𝐨𝐩𝐢 𝐚𝐧𝐝 𝐂𝐨!
Omo this one pain me enter bone!
I WARNED them!
I shouted from rooftops
“No drop song while Davido’s ‘FIVE’ album still dey tear everywhere!”
But as stubborn fly no dey hear word, dem follow corpse enter grave. Maigot!!!
Zinoleesky drop Fine album but everywhere cold pass mortuary air, no impact, no noise, no life.
Ayra Starr and Wizkid drop collab wey dry pass Garri wey dem soak without sugar — zero vibe!
Shallipopi wey just dey hot before, now nobody even dey remember say him still dey sing. E pain me!
You see Davido?
He no just release album
He release thunder! He pour fire on the industry! He command earthquake for Afrobeats!
Every small artist wey no hide body now dey find career inside gutter!
𝐌𝐎𝐑𝐀𝐋 𝐋𝐄𝐒𝐒𝐎𝐍:
𝐖𝐡𝐞𝐧 𝐞𝐥𝐝𝐞𝐫𝐬 𝐝𝐞𝐲 𝐭𝐚𝐥𝐤, 𝐦𝐚𝐤𝐞 𝐬𝐦𝐚𝐥𝐥 𝐩𝐢𝐤𝐢𝐧 𝐬𝐡𝐮𝐭 𝐮𝐩 𝐚𝐧𝐝 𝐥𝐢𝐬𝐭𝐞𝐧.
𝐃𝐚𝐯𝐢𝐝𝐨 𝐧𝐨 𝐝𝐞𝐲 𝐩𝐥𝐚𝐲 — 𝐡𝐞 𝐝𝐞𝐲 𝐝𝐨 𝐦𝐮𝐬𝐢𝐜 𝐚𝐧𝐝 𝐚𝐭 𝐭𝐡𝐞 𝐬𝐚𝐦𝐞 𝐭𝐢𝐦𝐞 𝐫𝐞𝐚𝐫𝐫𝐚𝐧𝐠𝐞 𝐝𝐞𝐬𝐭𝐢𝐧𝐢𝐞𝐬!
𝐍𝐚 𝐬𝐩𝐢𝐫𝐢𝐭𝐮𝐚𝐥 𝐦𝐨𝐯𝐞𝐦𝐞𝐧𝐭 𝐰𝐞 𝐝𝐞𝐲 𝐰𝐢𝐭𝐧𝐞𝐬𝐬 𝐧𝐨𝐰, 𝐧𝐨𝐭 𝐨𝐫𝐝𝐢𝐧𝐚𝐫𝐲 𝐚𝐥𝐛𝐮𝐦 𝐝𝐫𝐨𝐩!
Rest in peace to all flopped releases. Maigot, my eyes dey shed blood!

𝐁𝐑𝐄𝐀𝐊𝐈𝐍𝐆 𝐍𝐄𝐖𝐒: 𝐃𝐚𝐯𝐢𝐝𝐨 𝐇𝐚𝐬 𝐎𝐟𝐟𝐢𝐜𝐢𝐚𝐥𝐥𝐲 𝐁𝐮𝐫𝐢𝐞𝐝 𝐙𝐢𝐧𝐨𝐥𝐞𝐞𝐬𝐤𝐲, 𝐀𝐲𝐫𝐚 𝐒𝐭𝐚𝐫𝐫, 𝐒𝐡𝐚𝐥𝐥𝐢𝐩𝐨𝐩𝐢 𝐚𝐧𝐝 𝐂𝐨! 💔

Rest in peace to all flopped releases. Maigot, my eyes dey shed blood! 💔