DISADVANTAGES OF COURT MARRIAGE.

1. You can not marry more than one wife like Oga Ned (Na bigamy, 5 to 7 years of FREE beans)

2. You can not control your wife the way you want like our fathers did

3. You can not ask your wife to pack her load and go back to her parents' house just like that even though you catch her with another man on your matrimonial bed

4. If you like to return bride price, if you do not go through divorce, you are still married

5. You can not have a side chick with peace of mind

6. If you don't write a WILL, if you kpai mistakenly ehn
All your properties in heaven and Earth go to your wife

7. Nothing like the husband is the head, na equal rights you and your wife get before the law

8. If you give another woman belle outside, na Adultery and your wife can use you cashout

9. Small help wey she render when you dey build your house, the law don consider am say she contributed to the acquisition of that property, them go share am during divorce

10. Once the marriage reaches 15 years and your wife gets some issues, wey no go fit, make her work again, then for one reason, or the other una come divorce My brother, na you go dey take her responsibility until she marry another man and if she no marries another man You gonna continua for taking care of her.

11. My brother, divorce, no easy ooo
E dey very expensive, for a start lawyer go collect at least 100k to 150k and that divorce process fit last 3 to 5 yrs and na so you go dey spend money up and down.

12. Court marriage (statutory marriage) is cheap, but to end am, na season film, e no dey end easily

13. Na crime to ask your wife to stop work and become full housewife. (FREE BEANS FOR YOU)

Ign0rance of the law is no excuse.

Trade with caution ..
#fypシ ,#trendingpost
Copied
DISADVANTAGES OF COURT MARRIAGE. 1. You can not marry more than one wife like Oga Ned (Na bigamy, 5 to 7 years of FREE beans) 2. You can not control your wife the way you want like our fathers did 3. You can not ask your wife to pack her load and go back to her parents' house just like that even though you catch her with another man on your matrimonial bed 4. If you like to return bride price, if you do not go through divorce, you are still married 5. You can not have a side chick with peace of mind 6. If you don't write a WILL, if you kpai mistakenly ehn All your properties in heaven and Earth go to your wife 7. Nothing like the husband is the head, na equal rights you and your wife get before the law 8. If you give another woman belle outside, na Adultery and your wife can use you cashout 9. Small help wey she render when you dey build your house, the law don consider am say she contributed to the acquisition of that property, them go share am during divorce 10. Once the marriage reaches 15 years and your wife gets some issues, wey no go fit, make her work again, then for one reason, or the other una come divorce My brother, na you go dey take her responsibility until she marry another man and if she no marries another man You gonna continua for taking care of her. 11. My brother, divorce, no easy ooo E dey very expensive, for a start lawyer go collect at least 100k to 150k and that divorce process fit last 3 to 5 yrs and na so you go dey spend money up and down. 12. Court marriage (statutory marriage) is cheap, but to end am, na season film, e no dey end easily 13. Na crime to ask your wife to stop work and become full housewife. (FREE BEANS FOR YOU) Ign0rance of the law is no excuse. Trade with caution .. 🙄😎😎 #fypシ ,#trendingpost Copied
0 Commentarii 0 Distribuiri 74 Views 0 previzualizare