Once upon a time, Ya Zhirin said I should teach him how to do Yahøø. So I ask him to dress like Pablo and this is the best he could do.
He promised to gimme 70%, I no gree.
After i whine him taya, he later run to Hassan Patigi for sipiritual soap.
Even this Malagi that he’s been doing PA for, he tell me say this ring on his hand na jĆ«ju wey he use for am. Once una comot this ring for his hand, he go chop Èack.
Yikangi is not a kirki person fa!

After i whine him taya, he later run to Hassan Patigi for sipiritual soap. đ
Even this Malagi that he’s been doing PA for, he tell me say this ring on his hand na jĆ«ju wey he use for am. Once una comot this ring for his hand, he go chop Èack. đ
Yikangi is not a kirki person fa! đ