No believe everything wey you see for internet because like 90% of wetin dey there na fake.

Jarvis just run one sharp prank for Nigerians and internet.

She waka go one car shop go snap with Lamborghini wey worth ₦300 million, come post am online. Na so congratulation begin fly from everywhere. Later news come burst say na Lexus RX350 wey cost ₦90 million she actually buy… But still, congrats to her.

https://www.facebook.com/profile.php?id=61564492913647&mibextid=ZbWKwL
No believe everything wey you see for internet because like 90% of wetin dey there na fake. Jarvis just run one sharp prank for Nigerians and internet. She waka go one car shop go snap with Lamborghini wey worth ₦300 million, come post am online. Na so congratulation begin fly from everywhere. Later news come burst say na Lexus RX350 wey cost ₦90 million she actually buy… But still, congrats to her. 👌🎁🎉 https://www.facebook.com/profile.php?id=61564492913647&mibextid=ZbWKwL
Like
1
0 Yorumlar 0 hisse senetleri 162 Views 0 önizleme