People dey talk sey SALT movie make dem cry
I just laugh, Shege wey I don see don pass wetin dem act for da film
People dey talk sey SALT movie make dem cry 😂 I just laugh, Shege wey I don see don pass wetin dem act for da film 😂😂
0 التعليقات 0 المشاركات 127 مشاهدة 0 معاينة