Next season go sweet ooo

• Arsenal don collect Gyokeres.

• Liverpool go soon complete Ekitipikin deal

• Man City don already get Haaland

• Chelsea don already collect Delap and Joao Pedro

• E remain make Man United collect Jackson make everywhere set for next season..
Like
1
0 Comments 0 Shares 68 Views 0 Reviews