Instead of these Aboki Okada riders to tell you that they don't know the place you are going to,
They will just Call price for you. So I decided to teach one of them a lesson.....

ME: Bike, Bike, you dey go?

ABOKI: Where u dey go?

ME: Australia, How much?

ABOKI: Kai, how much U go pay?

ME: You Tell me how much u go collect..

Aboki: N200 last

ME: huh? Australia no far na, no be 100
naira?

Aboki: No na N200

ME: (try to leave him)

Aboki: Oya make we go...

"***Starts Bike***
Since 6 hours on bike, we are still on our way to Australia.....
Aboki don round town and am enjoying the Ride.

ABOKI: Oga, I neva reach?

ME: No ooo e remain small, but you say you know the place?

ABOKI: Yes I know am, e dey for front but your money don pass N200.

ME: no wahala, I go Add 20 naira... Just
continue....

I go gist una how e end.
But not now sha, till we reach Australia.
Today, i must reach Australia.
Instead of these Aboki Okada riders to tell you that they don't know the place you are going to, They will just Call price for you. So I decided to teach one of them a lesson..... ME: Bike, Bike, you dey go? ABOKI: Where u dey go? ME: Australia, How much? ABOKI: Kai, how much U go pay? ME: You Tell me how much u go collect.. Aboki: N200 last ME: huh? Australia no far na, no be 100 naira? Aboki: No na N200 ME: (try to leave him) Aboki: Oya make we go... "***Starts Bike*** Since 6 hours on bike, we are still on our way to Australia..... Aboki don round town and am enjoying the Ride.😀 ABOKI: Oga, I neva reach? ME: No ooo e remain small, but you say you know the place? ABOKI: Yes I know am, e dey for front but your money don pass N200. ME: no wahala, I go Add 20 naira... Just continue.... I go gist una how e end. But not now sha, till we reach Australia. Today, i must reach Australia.
0 Commentaires 0 Parts 67 Vue 0 Aperçu