DISADVANTAGES OF COURT MARRIAGE.
A MUST READ
1. You can not marry more than one wife like Oga Ned (Na bigamy, 5 to 7yrs of FREE beans)
2. You can not control your wife the way you want like our fathers did
3. You can not ask your wife to pack her load and go back to her parents house just like that even though you catch her with another man on your Matrimonial bed
4. If you like return bride price, if you no go through divorce, you are still married
5. You can not have side chick with peace of mind
6. If you don't write a WILL, if you kpai mistakenly ehn
All your properties in heaven and Earth goes to your wife
7. Nothing like the husband is the head, ns equal rights you and your wife get before the law
8. If you give another woman belle outside, na Adultery and your wife use you cashout
9. Small help wey she render when you dey build your house, the law don consider am say she contributed to the acquisition of that property, them go share am during divorce
10. Once the marriage reach 15yrs and your wife get some issues wey no go fit make her work again then for one reason or the other una come divorce
My brother, na you go dey take her responsibility until she marry another man and if she no marry another man
Aluta continua for taking care of her.
11. My brother, divorce no easy opoo
E dey very expensive, for a start lawyer go collect at least 100k to 150k and that divorce process fit last 3 to 5 yrs and na so you go dey spend money up and down.
12. Court marriage (statutory marriage) is cheap but to end am, na season film, e no dey end easily
13. Na crime to ask your wife to stop work and become full house wife. (FREE BEANS FOR YOU)
Ignorance of the law is no excuse

A MUST READ đ€Łđ

1 Commentaires
0 Parts
48 Vue
0 Aperçu