Laugh Out Loud🤣 is your go-to spot for hilarious memes, relatable humor, and entertaining content. Follow us for daily doses of laughter and fun!
Atualizações Recentes
-
If you can’t give her what her father can’t give her don’t ask her to give you what you can not demand from your momIf you can’t give her what her father can’t give her don’t ask her to give you what you can not demand from your mom❤️🩹0 Comentários 0 Compartilhamentos 110 VisualizaçõesFaça Login para curtir, compartilhar e comentar!
-
How Una take dey laugh if you no get money? I dey try laugh since morning, e no work 🙂↕How Una take dey laugh if you no get money? I dey try laugh since morning, e no work 😔🙂↕0 Comentários 0 Compartilhamentos 100 Visualizações
-
Always start your day knowing that God loves you and I’m not your mate.👌🏽🫴Always start your day knowing that God loves you and I’m not your mate.👌🏽🫴
-
E get the kind food wey your sister go cook, you go know sey to marry go hard for her.E get the kind food wey your sister go cook, you go know sey to marry go hard for her. 💔😂
-
As a man, why you go dey post yourself everyday?🫴
You dey find boyfriend?As a man, why you go dey post yourself everyday?🫴 You dey find boyfriend? 😂😂0 Comentários 0 Compartilhamentos 49 Visualizações -
Make i confide in you ke??
You wey dey give me people gist.🫴🏽
Make i confide in you ke?? You wey dey give me people gist.🫴🏽0 Comentários 0 Compartilhamentos 46 Visualizações -
Sometimes you have to make a decision that breaks your heart but gives you peace 🥹Sometimes you have to make a decision that breaks your heart but gives you peace 🥹
-
Abi true love dey select people?Abi true love dey select people? 😔 😩
-
I don’t want to lie “ money will change me so enjoy me while I’m still broke
I don’t want to lie “ money will change me so enjoy me while I’m still broke 💔😂👌 -
A saw a mini skirt at his place he said he’s using it to dance on TikTok . Omo I frozeA saw a mini skirt at his place he said he’s using it to dance on TikTok 😂. Omo I froze🤐🥶0 Comentários 0 Compartilhamentos 106 Visualizações
-
Who dey look down on me o and who dey look up to me, all of una dey waste time 🫴Who dey look down on me o and who dey look up to me, all of una dey waste time 🤧😌🫴😂
-
If to say dem dey give award for “Best in dating rubbish” i for don collect many Grammy *
If to say dem dey give award for “Best in dating rubbish” i for don collect many Grammy 😩😂💔*
Mais Stories