Neueste Updates
-
Know these and know peace;
1. Yahoo na stealing
2. Hook up na prostitution
3. Shisha na smoke no be sweet
4. Taskforce na agbero work
5. SA or PA to politician no be employment
6. Introduction no be marriage.
7. Cotonou na abroad
8. Say your husband dey post you no mean say him no dey cheat.
9. Popularity for Facebook no mean say you get money
10. Say INEC declare you no mean say court no go fit remove you.
11. Say you catch your wife no mean say she no go do am again.
12. Say him handsome no mean say him no dey beat woman.
13. Say she dey fast and pray no mean say she never do abortion before.
14. Say you dey call me boss, no mean say I be boss, you just wan bill me.
15. Say she fine no mean say she get better character
16. Say you dey see her fine pictures for social media no mean say she dey use iPhone (na abeg abeg send me those my pictures wey Dey your phone)
17.Say I borrow money from loan app no mean say I no get bright future
18.Say them send messages to all my contacts no mean say na them go repay the loan
19.Say you fine no mean say you go marry rich man or do big wedding
20.Say you no people no mean say u get
connection
22.Say you and your husband Dey lie seriously for Fb on una birthdays no mean say love Dey una marriage
23.Say you dress well no mean say u don make am
24.Say u no like me no mean say God no go bless me
25.Say you dey form nawww no mean say u use one day reach where u dey today .
Last last God is the greatest.Know these and know peace; 1. Yahoo na stealing 2. Hook up na prostitution 3. Shisha na smoke no be sweet 4. Taskforce na agbero work 5. SA or PA to politician no be employment 6. Introduction no be marriage. 7. Cotonou na abroad 8. Say your husband dey post you no mean say him no dey cheat. 9. Popularity for Facebook no mean say you get money 10. Say INEC declare you no mean say court no go fit remove you. 11. Say you catch your wife no mean say she no go do am again. 12. Say him handsome no mean say him no dey beat woman. 13. Say she dey fast and pray no mean say she never do abortion before. 14. Say you dey call me boss, no mean say I be boss, you just wan bill me. 15. Say she fine no mean say she get better character 16. Say you dey see her fine pictures for social media no mean say she dey use iPhone (na abeg abeg send me those my pictures wey Dey your phone) 17.Say I borrow money from loan app no mean say I no get bright future👌 18.Say them send messages to all my contacts no mean say na them go repay the loan 19.Say you fine no mean say you go marry rich man or do big wedding 20.Say you no people no mean say u get connection 22.Say you and your husband Dey lie seriously for Fb on una birthdays no mean say love Dey una marriage 23.Say you dress well no mean say u don make am 24.Say u no like me no mean say God no go bless me 25.Say you dey form nawww no mean say u use one day reach where u dey today . Last last God is the greatest.0 Kommentare 0 Geteilt 79 Ansichten 0 BewertungenBitte loggen Sie sich ein, um liken, teilen und zu kommentieren! -
2025 WAEC
1.2 million students failed either mathematics or English language.
Omo × 100000002025 WAEC🙆 1.2 million students failed either mathematics or English language🤦♂️. Omo × 100000000 Kommentare 0 Geteilt 77 Ansichten 0 Bewertungen -
For thou, LORD, wilt bless the righteous;0 Kommentare 0 Geteilt 71 Ansichten 0 Bewertungen
-
0 Kommentare 0 Geteilt 68 Ansichten 0 Bewertungen
-
BIG SECRETS IN MARRIAGE!
Secret 1
Everyone you marry has a weakness. Only God does not have a weakness. So if you focus on your spouse's weakness you can't get the best out of his strength.
Secret 2
Everyone has a dark history. No one is an angel. When you get married or you want to get married stop digging into someone's past. What matters most is the present life of your partner. Old things have passed away. Forgive and forget. Focus on the present and the future.
Secret 3
Every marriage has its own challenges. Marriage is not a bed of roses. Every good marriage has gone through its own test of blazing fire. True love proves in times of challenges. Fight for your marriage. Make up your mind to stay with your spouse in times of need. Remember the vow For better for worse. In sickness and in health be there.
Secret 4
Every marriage has different levels of success. Don't compare your marriage with any one else. We can never be equal. Some will be far, some behind. To avoid marriage stresses, be patient, work hard and with time your marriage dreams shall come true.
Secret 5
To get married is declaring war. When you get married you must declare war against enemies of marriage. Some enemies of marriage are:
Ignorance
Prayerlessness
Unforgiveness
Third party influence
Stinginess
Stubbornness
Lack of love
Rudeness
Laziness
Disrespect
Cheating
Be ready to fight to maintain your marriage zone.
Secret 6
There is no perfect marriage. There is no ready made marriage. Marriage is hard work. Volunteer yourself to work daily on it. Marriage is like a car that needs proper maintenance and proper service. If this is not done it will break down somewhere exposing the owner to danger or some unhealthy circumstances. Let us not be careless about our marriages.
Secret 7
God cannot give you a complete person you desire. He gives you the person in the form of raw materials.0 Kommentare 0 Geteilt 58 Ansichten 0 Bewertungen -
0 Kommentare 0 Geteilt 62 Ansichten 0 Bewertungen
-
-
The price of eggs has dropped, bringing relief to Nigerian households. The new egg prices have been confirmed by the Poultry Association of Nigeria.. Full details in the comments.The price of eggs has dropped, bringing relief to Nigerian households. The new egg prices have been confirmed by the Poultry Association of Nigeria.. Full details in the comments.0 Kommentare 0 Geteilt 137 Ansichten 0 Bewertungen
-
Once u see ur name here say present favour na forget we forget u dey inside taaa u want to live without following me once u say present follow me immediatelyOnce u see ur name here 😜 say present 😂 favour na forget we forget u dey inside 😜😜taaa u want to live without following me 😂😂once u say present follow me immediately ❤️💞🙏😂0 Kommentare 0 Geteilt 119 Ansichten 0 Bewertungen
Mehr Storys